最新搜索

DND - Rema.lrc

LRC歌词 下载
[00:00.000] 作词 : Rema
[00:00.055] 作曲 : Rema
[00:00.110]Uno dos tres
[00:02.270]Banger
[00:18.430]Another banger
[00:20.040]Mo to ti de lati da gboru oshey
[00:22.790]Me wey be were
[00:23.980]Oya gawu oh gawu
[00:26.070]Shey you no dey see say I just drop gbedu ayy
[00:29.030]Them talk say no be me be H-I-M okay na
[00:32.350]You go come tell me na who oh na who
[00:35.140]Make humility no go turn me malu
[00:37.370]Malu malu
[00:37.720]Because if I talk one they go wan swallow me ayy
[00:40.790]Shey I wan good shey I wan bad
[00:43.030]Shey I wan real shey I wan fake
[00:45.240]Me I no do again
[00:46.670]Oya see wins now they wan shallow wins say
[00:49.550]They wan dey bully me omo I don too calm
[00:52.160]Talk my **** right up in your face me I no dey shake
[00:55.840]I don do too much Ps and Qs
[00:57.850]Right now I go put you on DND
[01:00.060]Keep your eye sharpen
[01:01.080]Because e get as you go move around me
[01:02.870]Wey you fit end up for DND
[01:04.650]I dey waka without security
[01:06.180]Because I shucking one shakabula inside my GLE
[01:09.100]Ayy oshey oh o wan bi
[01:11.310]Even egbon dey collect DND
[01:13.880]Baba won
[01:15.560]E sure for me my confidence
[01:16.880]No rely on any number one
[01:20.210]Too many solo hits una go dey call me Solomon
[01:24.500]Girls dey chew gum
[01:25.880]Because they sabi say I be idan
[01:28.230]Omo make I no too talk make I sofri sit down
[01:31.400]Because if I talk one they go wan swallow me ayy
[01:34.590]Shey I wan good shey I wan bad
[01:36.870]Shey I wan real shey I wan fake
[01:39.190]Me I no do again
[01:40.660]Oya see wins now they wan shallow wins say
[01:43.370]They wan dey bully me omo I don too calm
[01:45.860]Talk my **** right up in your face me I no dey shake
[01:49.740]I don do too much Ps and Qs
[01:51.700]Right now I go put you on DND
[01:53.910]Keep your eye sharpen
[01:54.940]Because e get as you go move around me
[01:56.710]Wey you fit end up for DND
[01:58.420]I dey waka without security
[02:00.030]Because I shucking one shakabula inside my GLE
[02:02.860]Ayy oshey oh o wan bi
[02:05.180]Even egbon dey collect DND
[02:07.710]I don do too much Ps and Qs
[02:09.620]Right now I go put you on DND
[02:11.880]Keep your eye sharpen
[02:12.850]Because e get as you go move around me
[02:14.610]Wey you fit end up for DND
[02:16.330]I dey waka without security
[02:17.980]Because I shucking one shakabula inside my GLE
[02:20.820]Ayy oshey oh o wan bi
[02:23.270]Even egbon dey collect DND
[02:30.890]P
文本歌词
作词 : Rema
作曲 : Rema
Uno dos tres
Banger
Another banger
Mo to ti de lati da gboru oshey
Me wey be were
Oya gawu oh gawu
Shey you no dey see say I just drop gbedu ayy
Them talk say no be me be H-I-M okay na
You go come tell me na who oh na who
Make humility no go turn me malu
Malu malu
Because if I talk one they go wan swallow me ayy
Shey I wan good shey I wan bad
Shey I wan real shey I wan fake
Me I no do again
Oya see wins now they wan shallow wins say
They wan dey bully me omo I don too calm
Talk my **** right up in your face me I no dey shake
I don do too much Ps and Qs
Right now I go put you on DND
Keep your eye sharpen
Because e get as you go move around me
Wey you fit end up for DND
I dey waka without security
Because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy oshey oh o wan bi
Even egbon dey collect DND
Baba won
E sure for me my confidence
No rely on any number one
Too many solo hits una go dey call me Solomon
Girls dey chew gum
Because they sabi say I be idan
Omo make I no too talk make I sofri sit down
Because if I talk one they go wan swallow me ayy
Shey I wan good shey I wan bad
Shey I wan real shey I wan fake
Me I no do again
Oya see wins now they wan shallow wins say
They wan dey bully me omo I don too calm
Talk my **** right up in your face me I no dey shake
I don do too much Ps and Qs
Right now I go put you on DND
Keep your eye sharpen
Because e get as you go move around me
Wey you fit end up for DND
I dey waka without security
Because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy oshey oh o wan bi
Even egbon dey collect DND
I don do too much Ps and Qs
Right now I go put you on DND
Keep your eye sharpen
Because e get as you go move around me
Wey you fit end up for DND
I dey waka without security
Because I shucking one shakabula inside my GLE
Ayy oshey oh o wan bi
Even egbon dey collect DND
P